EVERYDAY TORI:Why Parents, Caregivers No Supposed Dey Careless About Infants Whereabouts, Safety

Published: 01 January 1970
on channel: Leadership TV
6
like

On top wetin dey happen, we dey chook mouth for de mata wey concern de recent killing of one small boy for Owerri by one lady wey enter dem compound go stab d boy to death, come kukuma dey claim say na holy Spirit direct her to Carry out de wicked act.


Watch video EVERYDAY TORI:Why Parents, Caregivers No Supposed Dey Careless About Infants Whereabouts, Safety online without registration, duration hours minute second in high quality. This video was added by user Leadership TV 01 January 1970, don't forget to share it with your friends and acquaintances, it has been viewed on our site 6 once and liked it like people.